Playing via Spotify Playing via YouTube
Skip to YouTube video

Loading player…

Scrobble from Spotify?

Connect your Spotify account to your Last.fm account and scrobble everything you listen to, from any Spotify app on any device or platform.

Connect to Spotify

Dismiss

Lyrics

(London)
Oh-yeah, yeah-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Another banger

Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh)
Girl, your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahn)
Me sef I never talk, "What's up?"
And I don dey see what's up
Gimme yansh, make I lie down on top
E be like say you no know me sha

Lyrics continue below...

Don't want to see ads? Upgrade Now

Baby, I need your love (I need your love, I need your love)
Kirikiti-uh

I tell her make she bring her friends, but she bring five minus one
(She wanna-) she wanna be the main attraction
She wanna be the only one (I really know she wanna)
She no wan carry create situation
Wey e be say me no carry am (carry her own wahala)
(Shh) I sabi this your format
My favorite chocolate, na your Kitty-Kat

Baby, I need your love (I need your love, I need your love)
Uh, krikitiki
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh

You not fit talk, abi? You no fit shout, abi?
You no fit, you no fit, you- (e shock you?)
(Na she carry my wahala come her door)
Na she carry my wahala (wahala)
She want my D, she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all the bullet for my kala (kiriki)

Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh, ayy-le-le)
Girl, your waist put me for headlock, yeah (ayy-le-le, le-le-le)
(Killy me, ahh)
Me sef I never talk, "What's up?"
And I don dey see what's up
Gimme yansh, make I lie down on top
E be like say you no know me sha (every-)

Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh)
Girl, your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahh)
Me sef I never talk, "What's up?"
And I don dey see what's up
Gimme yansh, make I lie down on top
E be like say you no know me sha

Baby, I need your love (I need your love, I need your love)
Every-

Writer(s): Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter

Don't want to see ads? Upgrade Now

Similar Tracks

API Calls