歌词

Mommy I was sleeping on the road
Just because i wan go for shows
Me I no be one man mopol
All of the man dem dey know me
If you don't know my story
You better chill, no Dey follow Dey casting my stones
Men I've been on the road

What you don't get wasn't meant for you
So anything wey me I do is with decorum
So jejely jejely me I Dey make my moves
And if I Dey near you I fit start to make my moves
On you and you

Omo man must to survive
No dey talk things wey no concern
If you call me I'll decline, I'll decline
Jowagbayi, I know say you Dey online
Me I no carry you for mind
If you call me I'll decline

I used to look for reasons
If that thing don't give me peace I'm leaving
Everything I got is what I'm needing
I Dey Focus on myself
Stacking up my money yeah

What you don't get wasn't meant for you
Anything wey I do is with decorum
Jejely me I Dey make my moves
(What to do men)

Trust me it's all gon be ok
No man fit feel your pain
Get some days I Dey vex
Still Gatz pretend that I'm feeling ok
No one can replace me
No one fit help me to run my race
So don't follow me
Make sure your follow your GOD
Front of the rest man, me no Dey waste time
I am in a haste man, your a waste man
Who Jah bless no man a fit take shine
So if I fuu with you, fuu with me you'll feel me love
Omo e sure for us

What you don't get wasn't meant for you
So anything wey me I do is with decorum
So jejely jejely me I Dey make my moves
And if I Dey near you I fit start to make my moves
On you and you

Omo man must to survive
No dey talk things wey no concern
If you call me I'll decline, I'll decline
Jowagbayi, I know say you Dey online
Me I no carry you for mind
If you call me I'll decline

Writer(s): Tamunotonye Lolomari, Tajudeen Olanrewaju

API Calls

从 Spotify 记录音乐?

将您的 Spotify 帐户连接到您的 Last.fm 帐户,通过任何设备或平台上的任何 Spotify 应用记录您所听的一切内容。

连接到 Spotify

关闭