歌词

Say my girl e be you e be you
Wey dey make man belle full belle full
Make we dey like v and w
Shey you go dey chop my banku o o o o
Say my girl e be you e be you
Wey dey make man belle full belle full
Make we dey like v and w

Shey you go dey chop my banku
Shey na fight I go fight for you
If you like make you cause trouble
For your matter I go learn kong fu hun hun
Girl I promise you
Shey na fight I go fight for you
For your matter I go fight kong fu
If you like make you cause trouble

Baby bend down twerk it and pause
You be bird I be hunter wey dey fire catapult
Oya open that your booty make I shoot my shot
No worry if anything happen I go carry my cross
I say bend down twerk it and pause
You be bird I be hunter wey dey fire catapult
Oya open that your booty make I shoot my shot
No worry if anything happen I go carry my cross

I know sey you get boyfriend but that one no be problem
As per sey I dey patient make I watch like entertainment
But when me I go kon vex na when you say you no sex
With the way the kon set why I no go kon vex
I know sey you get raba like don dada
Don't be soft daft like your father
Drop your sister and your mother
Make we go knack like we're lovers
Do like porn star for the dollar of the naira wait whatever
You be ganja I be lighter make we light ourselves on fire

Say my girl e be you e be you
Wey dey make man belle full belle full
Make we dey like v and w
Shey you go dey chop my banku o o o o
Say my girl e be you e be you
Wey dey make man belle full belle full
Make we dey like v and w
Shey you go dey chop my banku

Shey na fight I go fight for you
If you like make you cause trouble
For your matter I go learn kong fu hun hun
Girl I promise you
Shey na fight I go fight for you
For your matter I go fight kong fu
If you like make you cause trouble

Baby bend down twerk it and pause
You be bird I be hunter wey dey fire catapult
Oya open that your booty make I shoot my shot
No worry if anything happen I go carry my cross
I say bend down twerk it and pause
You be bird I be hunter wey dey fire catapult
Oya open that your booty make I shoot my shot
No worry if anything happen I go carry my cross

Shey na fight I go fight for you
If you like make you cause trouble
For your matter I go learn kong fu hun hun
Girl I promise you
Shey na fight I go fight for you
For your matter I go fight kong fu
If you like make you cause trouble
You know I'm in love with you

Writer(s): Timilehin Ali-balogun

API Calls

从 Spotify 记录音乐?

将您的 Spotify 帐户连接到您的 Last.fm 帐户,通过任何设备或平台上的任何 Spotify 应用记录您所听的一切内容。

连接到 Spotify

关闭