歌词

I know sey I get wahala
Something do me for belle
No be now e happen
E don tey before before
Cause life and me are worlds apart
Can somebody put me together
Me sef go hold am tight
Ahan
Why am I so in my head?
And why is everybody so better?
I waka for the room
Dey put head for ground

Come to my party(can somebody put me together?)
Will you stay till the morning?
And if you no tire
Will you stay when night comes again?
Come to my party(can somebody put me together?)
Will you stay till the morning?
And if you no tire
Will you stay when night comes again?(can somebody?)

My party no be one wey
My party no be one wey them dey share rice
Party no be one wey them dey share rice
We go make some wishes
And nobody will give up
You go need believe me
And wait till the end
Them go tell you to go
I go like if you stay
Cause na you be my luck
And my faith and my all

You know sey I get wahala
Something do me for belle
No be now e happen
E don tey before before
Cause life and me are worlds apart
Can somebody put me together
Me sef go hold am tight
Ahan
Why am I so in my head?
And why is everybody so better?
I waka for the room
Dey put head for ground

Come to my party(can somebody put me together?)
Will you stay till the morning?
And if you no tire
Will you stay when night comes again?
Come to my party(can somebody put me together?)
Will you stay till the morning?
And if you no tire
Will you stay when night comes again?

Will you stay
When night comes again

API Calls

从 Spotify 记录音乐?

将您的 Spotify 帐户连接到您的 Last.fm 帐户,通过任何设备或平台上的任何 Spotify 应用记录您所听的一切内容。

连接到 Spotify

关闭