歌词
Pitunez pon this
Ye ye ye ye ye
Pitunez pon this
Oya maintain
Call me life of the party ti ti
I be giving girls the love nwantiti
They see me coming up they can't believe
The small boy back then dey achieve big
Call me life of the party ti ti
I be giving girls the love nwantiti
I don dey finesse like Rakitić
Make una know say now na my regime
Now wey I don dey come first
I just wanna tell you I'm very wanted
Bring heat like I be furnace
You wan compete, shebi na for content
Mendem sabi my wallet
Money piling, weigh am e pass your budget
Many men dey tell me nonsense
Now I gats tell them tell them
When it's nighted my eye no dey blink
Steady steady ringing my bell like e class e captain
Organize them once the time e don hit
Every minute wey knack
We dey faaji faaji faaji
When it's nighted my eye no Dey blink
Steady steady ringing my bell like e class e captain
Organize them once the time e don hit
Every minute wey knack
Them ah them ah
Call me life of the party ti ti
I be giving girls the love nwantiti
They see me coming up they can't believe
The small boy back then dey achieve big
Call me life of the party ti ti
I be giving girls the love nwantiti
I don dey finesse like Rakitić
Make una know say now na my regime
Tell them tell them
Make them party na
See we dey party o
Forget this shii mehn
We dey party
We dey party
Monday
Tuesday
Wednesday
Thursday
Friday
Saturday
Sunday
We lit!
Call me life of the party ti ti
I be giving girls the love nwantiti
They see me coming up they can't believe
The small boy back then dey achieve big
Call me life of the party ti ti
I be giving girls the love nwantiti
I don dey finesse like Rakitić
Make una know say now na my regime
We dey party
Party until early morning
Party we no sendy police
Party we no reason timing
Timing timing timing
Everybody carry baddie
Na them wey go poppy my drink
Party we no getti plan b
Pitunez pon this
Ye ye ye ye ye ye
Pitunez pon this
Maintain maintay maintain
Oya maintain maintain
Maintay maintay maintain
Oya maintain maintain
Maintay maintay maintain