歌词

Oya, make we jinja (jinja), make we jinja-jinja oh
Go follow your lead, you be leader-leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
Linda, but, your own is bigger oh
Jinja, make we jinja-jinja oh
Go follow your lead, you be leader-leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
But, your own is bigger oh

Make I put am for your body, baby (gba k'oje, k'oje)
No be poison (gba k'oje, k'oje)
Anytime wey you call, baby (I'll be there)
Go dey cuddle and wrap you like (Sarkodie, 'Kodie)
For your body, baby (gba k'oje, k'oje)
No be poison (gba k'oje, k'oje)
Anytime wey you call, baby (I'll be there)
Go dey cuddle and wrap you like (Sarkodie, 'Kodie)

歌词在下面...

不想看到广告?马上升级

Yeah, Gaza
Awon t'emi na ti gaza, eh, we dey on deck, ayy
Mo ti fresh, I be giran, I be condemn, yeah
Anywhere wey I dey, I keep it hundred, yeah
Awon t'oba ro'bi si mi, won ni bo nbe, no
Joor-joor-joor, nobody badder, malo go
Fish plenty for ocean, my session be like Maroko
I go, I go dull you ke, that one na oro pawpaw
Can't you see wetin you carry, baby, b'oshey ropopo
If I dey coma and you want sugar, I go rokun ni
I go kiboroki gidi, I go keep your company
Eja l'owa ninu Sardine, koye k'oma soh fun mi
Know you want me to give you ratata when you trouble me
Trouble me, trouble me, why you too dey trouble me?
You know say me, I no normal, nobody fit couple me
Make we go home, go do ratataa, baby, come to me
Omo t'ofe la mi por, Olohun ma je k'omu mi

Oya, make we jinja (jinja), make we jinja-jinja oh
Go follow your lead, you be leader-leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
Linda, but, your own is bigger oh
Jinja, make we jinja-jinja oh
Go follow your lead, you be leader-leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
But, your own is bigger oh

Make I put am for your body, baby (gba k'oje, k'oje)
No be poison (gba k'oje, k'oje)
Anytime wey you call, baby (I'll be there)
Go dey cuddle and wrap you like (Sarkodie, 'Kodie)
For your body, baby (gba k'oje, k'oje)
No be poison (gba k'oje, k'oje)
Anytime wey you call, baby (I'll be there)
Go dey cuddle and wrap you like (Sarkodie, 'Kodie)

(Gba k'oje, gba k'oje)
(I'll be there)
(Sarkodie, 'Kodie)
(Yo Eskeez, kill the rhythm and burst it)
(Gba k'oje, gba k'oje)
(I'll be there)
(Sarkodie, 'Kodie)

Writer(s): Olamide

不想看到广告?马上升级

相似单曲

API Calls

从 Spotify 记录音乐?

将您的 Spotify 帐户连接到您的 Last.fm 帐户,通过任何设备或平台上的任何 Spotify 应用记录您所听的一切内容。

连接到 Spotify

关闭