Lyrics

I been hear dema ask unu questions
I been hear demu talk many things
I dey see dema rubbish intentions
I dey feel demu hate for my skin
Dema ask many many many questions
Where you from? What you want? Who you be?
Dem waka like a people with intentions
But demu no understand anything

Tell dem so!

Lyrics continue below...

Don't want to see ads? Upgrade Now

Hold up! Hold am! stopu dia!
Who tell you make you passu hia?!
Nobody don dey passu hia
Fall back! Abi you no dey fear?!
Hold up! Hold am! Stopu dia!
Dem feel sey we dey fear dem so

Where we dey go
No get e road
Where we dey come from
No get soul
So we be gadabout
(Oh yeah yeah yeah, gadabout oh yeah)
Sey we be gadabout oh yeah
(Oh yeah yeah yeah, gadabout oh yeah)
Where we dey go
No get e road
Where we dey come from
No get soul
So we be gadabout oh yeah
(Oh yeah yeah yeah, gadabout oh yeah)
Sey we be gadabout oh yeah
(Oh yeah yeah yeah, gadabout oh yeah)
Hol' am

As dem see sey we nuh dey looku dia face iyo
Dem wan start e fight e for my head iyo, mo gbe!
As dem see sey we nuh dey looku dia face iyo
We nuh know sey na fear fear dem just dey fear
As dem tell us sey
Hold up! Hold am! stopu dia!
Who tell dem make dey passu hia?!
Nobody don fit pass hia
Fall back! Abi dem no dey fear?!
Hold up! Hold am! Stopu dia!
Mr. Man nobody can tell me nothing

Where we dey go
No get e road
Where we dey come from
No get soul
So we be gadabout
(Oh yeah yeah yeah, gadabout oh yeah)
Sey we be gadabout
(Oh yeah yeah yeah, gadabout oh yeah)
Where we dey go
No get e road
Where we dey come from
No get soul
So we be gadabout oh yeah
(Oh yeah yeah yeah, gadabout oh yeah)
Sey we be gadabout oh y
(Oh yeah yeah yeah, gadabout oh yeah)
Stupid

Writer(s): Cheso

Don't want to see ads? Upgrade Now

API Calls

Scrobble from Spotify?

Connect your Spotify account to your Last.fm account and scrobble everything you listen to, from any Spotify app on any device or platform.

Connect to Spotify

Dismiss