歌词

CONFESSION
(Cough)
Ya man
You never know say original dancehall
Selecter dey pon the mic
Southsyde representative
(Vibe ooh)

I must confess
Life no easy I just dey do my best
I must confess
Life no easy I just dey try my best

歌词在下面...

I must confess
Life no easy I just dey do my best
I must confess
Life no easy I just dey try my best

All the situation
Man no forget ooh
Story plenty
I no forget
Many katakata
Man no budget
We keep pushing on wit no regret ooh
Wetin my eye see
E pass wace
Life pon the street e be like neco
Ómọ laju eeh suji urself
Reality of life
Fi burst ur brain ooh

We galala fit shot
We dey bum bum style
We dey Party everyday
Bcos life is too short
Give dem anyhow
Give dem any style
Give dem any weather

We dey galala fit shot
We dey bum bum style
We dey Party everyday
Bcos life is too short
Give dem anyhow
Give dem any style
Give dem any weather
Omo
Anytime me come
Anytime me pop up the dancehall floor
Dem ah feel us feel us
Anything Me say
Anything Me slice me dey cut tru
Like Jesus Scissors
Ómọ dem mah know
Ome dem mah know waguan
Wen Dem feel us
Feel us
Yeah feel us feel us

I must confess
Life no easy I just dey do my best
I must confess
Life no easy I just dey try my best

I must confess
Life no easy I just dey do my best
I must confess
Life no easy I just dey try my best

I must confess (I must confess)
I must confess (I must confess)
I must confess ooh
Life e no easy I just dey do my best

I must confess (I must confess)
I must confess (I must confess)
I must confess ooh
Life e no easy I just dey try my best

We dey galala fit shot
We dey bum bum style
Party everyday
Bcos life is too short
We dey give dem anyhow
We dey give dem any style
Give dem any weather

Galala fit shot
We dey bum bum style
Party everyday
Bcos life is too short
We dey give dem anyhow
We dey give dem any style
Give dem any weather

Say
Anytime me come
Anytime me pop up the dancehall floor
Dem ah feel us feel us
Anything Me say
Anything Me say e den come tru
Like Jesus scissor
Ómọ dem mah knw
Ome dem mah know waguan
Dem ma feel us
Feel us
Vibe ooooh
Lifestyle

Writer(s): Lou Terry

API Calls

从 Spotify 记录音乐?

将您的 Spotify 帐户连接到您的 Last.fm 帐户,通过任何设备或平台上的任何 Spotify 应用记录您所听的一切内容。

连接到 Spotify

关闭