Şarkı Sözleri

Yeah (ayo)
Yeah
No, no dey bother, bother
Be my all, yeah, no (Rey)
Make dem know

Many, many, many things wey no be like e seem
Promises wey be say person no dey fit to keep
Money reach now, all of them go begin speak Chinese
And them go do you Jet Li, e go be like film trick oh

Everybody dey shade their own market
Different face with their own problem
To find green grass, you go face serpent
Na you hold yam, oya wey machete?
Everybody dey shade their own market
Different face with their own problem
To find green grass, you go face serpent
Na you hold yam

Make you just dey
Row, row, row your boat
Gently down the stream
Dey mind my business
I no dey fit stress
Worry dey kill person

Row, row, row your boat
Gently down the stream
Dey mind my business
I no dey fit stress
Worry dey kill person oh

Wee nuh-nuh
Shey na something wey go pay? No invoice
Wey go stay one place
No be wetin go dey go up and down like Bitcoin
The matter long, e get many legs oh

Millipede, if you see wetin man reasoning
This ministry tough pass military
Even Biliki sef no go let make billing kill am
If I sit down and reason this matta reach ground
E dey gimme migraine and the thing loud
You go hear am from Ibagwa-Ani down
'Til e reach town

Everybody dey shade their own market
Different face with their own problem
To find green grass, you go face serpent
Na you hold yam, oya wey machete?
Everybody dey shade their own market
Different face with their own problem
To find green grass, you go face serpent
Na you hold yam

Make you just dey
Row, row, row your boat
Gently down the stream
Dey mind my business
I no dey fit stress
Worry dey kill person

Row, row, row your boat
Gently down the stream
Dey mind my business
I no dey fit stress
Worry dey kill person oh

(Rey)

Writer(s): Martins Asogwa

API Calls

Spotify üzerinden skroplama mı olsun?

Spotify hesabınla Last.fm hesabını bağla ve herhangi bir Spotify uygulaması, herhangi bir cihaz veya platform üzerinden dinlediğin her şeyi skropla.

Spotify'a bağlan

Son ver