Şarkı Sözleri

(Oh, Obah)

I'm fortunate to dey, dey for your midnight thoughts
Eggovin Angelina
Nobody wey see you wey no dey fall like crop
My beautiful Ballerina
This is no ordinary flex
When I see you, I can't look away
Let's conjugate, I no fi wait, mm-mm

Light it up, light it up, light it up
Step in the room, and you just light it up
Life is short, we are dust, gimme love
At any cost, any damn condition
See, your affection na wetin I want
You dey my prayer for church on Sunday
Na holiday me and you suppose dey
Alele, lead the way, make we go, my love

Lolo o, ṣo ma wa, ka jọ gbe? (oh baby, Angelina)
You are the sweetest thing I know (oh baby, Angelina)
Body dey do me some way (oh baby, Angelina)
You are mi medicine, my love (oh baby, Angelina)
Ṣo ma wa, ka jọ gbe? (oh baby, Angelina)
You are the sweetest thing I know (oh baby, Angelina)
Body dey do me some way (oh baby, Angelina)
You are mi medicine, my love (oh baby, Angelina)

Angelina, sent from Heaven
I'm ready now, I no fit wait one more second
Will you please say yes to my question
Before you make a man kolo?
Baby, I don't wanna play no games (ay)
Give you my heart (ay), everything I live for my lady
Ndị mmadụ na-agba asịrị
But I no hear wetin dem dey talk

I'm so glad that I listened to God (yeah-yeah)
I'll love you now and twice on sundays
Na honeymoon me and you suppose dey
Alele, lead the way, make we dey go church

Baby, ṣo ma wa, ka jọ gbe? (oh baby, Angelina)
You are the only one I really know (oh baby, Angelina)
See, my body don dey me some way (oh baby, Angelina)
Promise me say this thing na forever (oh baby, Angelina)
Ṣo ma wa, ka jọ gbe? (oh baby, Angelina)
You are the only one I really know (oh baby, Angelina)
See, my body don dey me some way (oh baby, Angelina)
Promise you say this thing go last for a lifetime (oh baby, Angelina)

Writer(s): John Ighodaro, Marcel Akunwata, Adedamola Adefolahan, Prince Omoferi

Benzer parçalar

API Calls

Spotify üzerinden skroplama mı olsun?

Spotify hesabınla Last.fm hesabını bağla ve herhangi bir Spotify uygulaması, herhangi bir cihaz veya platform üzerinden dinlediğin her şeyi skropla.

Spotify'a bağlan

Son ver