Letras
God come through for me (Beast)
Nothing dey wey man no do (Yeah, got another one)
Nothing dey way man no do (LJ)
Sometimes, sometimes
We dey use mind, use mind
Life short if you waste time, we for rewind, rewind
Man grind, man grind but the result don't come
Nana Nyame boa me 'cause my strenght dey fade
Yeah, God come through for me
'Cause nothing dey wey man no do
Yeah, God come through for me yeah
'Cause nothing dey wey man no do
God come through for me
Nothing dey wey man no do
God come through for me yeah
'Cause nothing dey wey man no do
Yeah 'cause my life like ladies panties
Hard niggas wan take me off give me MONEY, LOVE no be love
You get bank account anaa susu box?
Poverty dey shout if money talks
Lord make I cruise
How Jesus go fit take wheel wey the boy still dey walk?
I for spread ma boys like ma girl ein legs
I for make dem feel success
Because BJ before penetration no for be our only success
Enemies coming at me 'cause my pic at the top, I became the topic
Tell 'em, I'm the letter E, add me to the pic, I'll make it epic
I'm the dream boy, haters bed wet anytime they try to piss me off
When they let me drop, God pick me up
Woaw, woaw, woaw
Mirror, mirror on the wall
Show them who dey hustle hard
Pray when you wish I fall
I be going high like your hopes
God come through for me
'Cause nothing dey wey man no do
Yeah, God come through for me yeah
'Cause nothing dey wey man no do
God come through for me
Nothing dey wey man no do
God come through for me yeah
'Cause nothing dey wey man no do
Yeah, we're still conquering
I'm a one man facing thousands
Life is a ocean, I no be small fish but with God, I'm a one man thousand (amen)
Oh Lord please give me grace, give me time, please give me good luck
They say education be the key, I no graduate, dema mind lock
I be gangster, I get goals and on top of it, I get big God
That's three Gs and it still looking like I'm living on the edge bro
I had a dream balling with my team, putting on my goals in a basket
That's how I get ma Jordan spark
Tell me how I'm gonna live with no air
Make I use my mind to free all my people 'cause God if you not
Getting food and water out of your head then there's nothing in your coconut
Whether you like or not
God I'm depending on
I no be the type you follow 'em
Wise people never mix crowd and that's the solo and Solomon
God come through for me
'Cause nothing dey wey man no do
Yeah, God come through for me yeah
'Cause nothing dey wey man no do
God come through for me
Nothing dey way man no do
God come through for me yeah
'Cause nothing dey wey man no do
Eyy, eyy
God come through for me
And nothing dey wey man no do (nothing, nothing dey)
God come through for me
Oh