Testo

Ehn, ehn
Ehn, ehn
Ehn, the ladies
Ehn, okay

Better pikin, ahn
You look like you're mama pikin
See as your body dey for come pikin
E be like say you go sabi the thing
Fine girl
Better pikin, ahn
You look like you're mama pikin
See as your body dey for come pikin
E be like say you go sabi the thing
Fine girl

Il testo continua qui sotto...

Non vuoi vedere annunci? Effettua l'upgrade

Fine girl
Sexy girl
Fine girl
Is a golden girl
Fine girl
Sexy girl
Fine girl
Is a golden girl

Omalalalalalady, e be something (fine girl)
Omalalalalalady, e be something (sexy girl)
Omalalalalalady, e be something (fine girl eh)
Omalalalalalady, e be something (sexy girl)

Sweetie, later
I'll like you to meet ya
I know say you feeling me boy
But you give me the buga style
Okay, gbon don sa
I just wanna know ya
Your backside dey buga oh
And I see you go sabi oh, eh
Looking sweet
The way you dey do me the rodo rodo
No no no nobody else can be sweeter eh

Better pikin, ahn
You look like you're mama pikin
See as your body dey for come pikin
E be like say you go sabi the thing
Fine girl
Better pikin, ahn
You look like you're mama pikin
See as your body dey for come pikin
E be like say you go sabi the thing
Fine girl

Fine girl
Sexy girl
Fine girl
Is a golden girl
Fine girl
Sexy girl
Fine girl
Is a golden girl

Omalalalalalady, e be something (fine girl)
Omalalalalalady, e be something (sexy girl)
Omalalalalalady, e be something (fine girl eh)
Omalalalalalady, e be something (sexy girl)

My sugar, my sugar
Eh, I know not another
Eh, and you know that I want to lay you
So anywhere you go I go follow you
Go follow you, all over you
Giving you, giving you cos' you're my boo
Yes, you're my boo
And I love you
Oh, no tell me no do eh
Looking sweet
The way you dey do me the rodo rodo
No no no nobody else can be sweeter eh

Better pikin, ahn
You look like you're mama pikin
See as your body dey for come pikin
E be like say you go sabi the thing
Fine girl
Better pikin, ahn
You look like you're mama pikin
See as your body dey for come pikin
E be like say you go sabi the thing
Fine girl

Fine girl
Sexy girl
Fine girl
Is a golden girl
Fine girl
Sexy girl
Fine girl
Is a golden girl

Omalalalalalady, e be something (fine girl)
Omalalalalalady, e be something (sexy girl)
Omalalalalalady, e be something (fine girl eh)
Omalalalalalady, e be something (sexy girl)

Better pikin, ahn
You look like you're mama pikin
See as your body dey for come pikin
E be like say you go sabi the thing
Fine girl
Better pikin, ahn
You look like you're mama pikin
See as your body dey for come pikin
E be like say you go sabi the thing
Fine girl

Fine girl
Sexy girl
Fine girl
Is a golden girl
Fine girl
Sexy girl
Fine girl
Is a golden girl

Writer(s): Harrison Okiri

Non vuoi vedere annunci? Effettua l'upgrade

Brani simili

API Calls

Esegui lo scrobbling da Spotify?

Collega il tuo account Spotify a quello di Last.fm ed esegui lo scrobbling di tutto quello che ascolti, da qualsiasi app di Spotify su qualsiasi dispositivo o piattaforma.

Collega a Spotify

Elimina