Paroles

Oh no
Oh yeah
Oh no
So-ke
Kay Pizzle
Oh no

Come come now
Come give me what you've been cooking
I like what you're cooking
Come come now
Come give me chop what you've been cooking
I like what you're cooking

Suite des paroles ci-après

Vous ne voulez pas voir de publicités ?Mettez à niveau maintenant

Because your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked

Gbororogborogbo
I'm worth a million dollars, no be rogbo
Wetin I get, they call am dogo
They hear my story even for Togo
Everyday I'm riding solo
And me take the lead, dem dey follow
Now my music make the girls dem kolo now
All the boys dey use my music shaye now

Come come now
Come give me what you've been cooking
I like what you're cooking
Come come now
Come give me chop what you've been cooking
I like what you're cooking

Because your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked

Cause I become friends with O.B.O
Now every girl I know don dey call me Romeo
Even foreigners, they know me oh
I'm sitting on top, I give God all the glory oh

Steady popping champagne oh
Cause I feel no more pain oh
God don answer my prayer yeah yeah yeah
Steady popping champagne oh
Cause I feel no more pain oh
God don answer my prayer oh oh yeah

Come come now
Come give me what you've been cooking
I like what you're cooking
Come come now
Come give me chop what you've been cooking
I like what you're cooking

Because your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete, your kpete wicked

Writer(s): Raoul John Njeng-njeng, Joshua Chuks Osajiokwoeh

Vous ne voulez pas voir de publicités ?Mettez à niveau maintenant

API Calls

Vous scrobblez depuis Spotify ?

Connectez votre compte Spotify à votre compte Last.fm et scrobblez tout ce que vous écoutez, depuis n'importe quelle application Spotify sur n'importe quel appareil ou plateforme.

Connexion à Spotify

Ignorer